کاور آهنگ WAIST از
                 Omah Lay

WAIST

دانلود آهنگ WAIST از Omah Lay

❤️ 0 لایک 👁 2 بازدید ⬇ 0 دانلود

👑 خرید اشتراک VIP

دانلود و پخش آنلاین این اثر مخصوص کاربران ویژه است.

🎵 متن آهنگ WAIST

Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist One day for the thief Every other day for me I go smoke chimney Drink oshimiri Egigiji gigiji gigiji gigiji Yes o I put CBD E dey relax body Peace and harmony Go check my Money long oh money long oh money long oh hmm Mili mili mili mili mi Wetin I dey use money for All of una no serious How e take concern anyone Mili mili mili mili mi How much for my lu Louis V socks 170 mili mili Jesu chai o The dada wey dey my head oh Scatter my enemies Confuse them with little things Jesu chai o I'm making wrong decisions Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist Me I no dey gree play with my money The wey you collect it from me I want to romance your body Olokpa romance onye ohi Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma I will spray you in dollars Throw your back back to sender Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o Jesu chai o The dada wey dey my head oh Scatter my enemies Confuse them with little things Jesu chai o I'm making wrong decisions Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hahaha you're crazy you know

🎵 آهنگ‌های مرتبط

دانلود آهنگ JULIA
JULIA

Omah Lay 🎤

African Music 🏷️

❤️ 0 💬 0 ⬇ 0 👁 1
VIP
دانلود آهنگ WATER SPIRIT
WATER SPIRIT

Omah Lay 🎤

African Music 🏷️

❤️ 0 💬 0 ⬇ 0 👁 0
VIP
دانلود آهنگ ARTIFICIAL HAPPINESS
دانلود آهنگ DON'T LOVE ME
DON'T LOVE ME

Omah Lay 🎤

African Music 🏷️

❤️ 0 💬 0 ⬇ 0 👁 0
VIP
دانلود آهنگ MARY GO ROUND
MARY GO ROUND

Omah Lay 🎤

African Music 🏷️

❤️ 0 💬 0 ⬇ 0 👁 1
VIP
دانلود آهنگ AMEN
AMEN

Omah Lay 🎤

African Music 🏷️

❤️ 0 💬 0 ⬇ 0 👁 1
VIP

💬 نظرات کاربران 0

هنوز هیچ نظری برای این اثر ثبت نشده است. اولین نفر باشید!